获取下载链接
歌词

Yo!

It is hi,

Honor Dem

So don't you envy

Cos my lyrics is heavy

TheMiddleson on ds one

Give Dem the real one

Kpo

Me I deh with Honor

We giving Jah the honor

Cuz we got everything in order

We rocking Dolce & Gabbana.x2

{rocking dolce & gabbana}

Na me be de honor, wit middle son on ds one, no be rumor

honor

Pass me the cigarette, I no care, if na your babe she be figure 8.

I don catch her, e don tey she de fornicate

Ehnnnn... Everyday, say we de elevate ehh.

shey na only money we de calculate.

For my hood I de regulate

some still de calculate

we de calcufast.

Razzz, no cast, go tight, no go ever cast.

Baami nò Òmó mi

Kò de ìnu ólómó.

Emi gan gan dem de call òshòmó komo eh.

If u follow me go, I go give u Gbola, yoga bì ti asake mr money, honey, that's wat Dey be calling, honey.

Honor Dem happen

Òju mi sharpen

Dakun, Man-U.

I de give Dem the flow

when I'm on de mic, I kill de show,

yo e too dope

choco

If you follow me go, I go give u wetin u go like

I go mek u to feel so nice

I go rock this your body tonight, yea yeah

Cos gurl, if you follow me go, I go give you wetin you go like

I go mek you to feel so nice

Let me rock this your body tonight. Yea yeah.

Me I deh with Honor

We giving Jah the honor

Cuz we got everything in order

We rocking Dolce & Gabbana.x2

{rocking dolce & gabbana}

Na me be de honor

B.a.r.i.g.a bariga

Tryna make it outta hood my nigga

Stay woke, huzzle, no broke

Go round, slow down, don't crash, touch down.

we go knack

we go pansh

e go tight, e go sound.

No mic, e still sound. Back in de days in de trenches

steady praying for the blessings,

we moving on, enough lessons

emi honor I too dope, when I'm on mic, na de beast, ghost mode

yea e too dope

curve like coke,

choke like smoke

bro lets pop,

pop some smoke.

Froze in chains.

yea no pain, no gain.

Life is by stages

I'm on my pages

Outta de trenches.

Stay real, real shii, no fake

stay real, real shii, no fake

Stay real, stay real, real shii !!!

If you follow me go, I go give u wetin u go like

I go mek u to feel so nice

I go rock this your body tonight, yea yeah

Cos gurl, if you follow me go, I go give you wetin you go like

I go mek you to feel so nice

Let me rock this your body tonight. Yea yeah.

Me I deh with Honor

We giving Jah the honor

Cuz we got everything in order

We rocking Dolce & Gabbana.x2

{rocking dolce & gabbana}