获取下载链接
歌词

作词 : Paul Owokonu Ekrigwe/ELIJAH AIGBEH

作曲 : Paul Owokonu Ekrigwe/ELIJAH AIGBEH

Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o

Pressure They wan dey flood my mentions

But I no dey give attention

They wan know who I depend on (who I depend on) ouuuu

Let them say, I’d be on my way

On my lane, I don’t see delay

They no fit steal my shine

I’m always on my grind i no fit miss my prime

He’s always been on time

Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o

Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o

Wetin God no fit do for me

E no dey but his time na the best

He’s the Lord and He decides it

He’s God and me’na serve Him

Wetin God no fit do for me

E no dey but his time na the best

He’s the Lord and He decides it

He’s God and me’na serve Him

Nothing wey odogwu na’gha no fit do

If dem like make dem call me mumu

I go wait for your timing yeah

God’s time is the best No be whyning

Wowowo egweji Without you I go do nothing

Truly wetin god no fit do me

Go kill me Go kill me If I force it on me

Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o Wetin God no fit do for me

E no dey but his time na the best

He’s the Lord and He decides it

He’s God and me’na serve Him

Wetin God no fit do for me

E no dey but his time na the best

He’s the Lord and He decides it

He’s God and me’na serve Him

Truly na God dey lift man o

If no be God tell us where you put hand o

Nothing that my God can’t handle

So I rest and put am for Him hand o